Thursday 16 July 2015

HAPPY BIRTHDAY TO MY BOY WIZKID!!


Ok, no be my boy but hin dey always talk 'its your boy Wizzy'. So today July 16th na Wizkid birthday and on behalf of us for I too know Naija, I wan wish am happy birthday. make you enjoy your day and continue to make beta music.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.