Tuesday 21 July 2015

CNN CHRISTIANA AMANPOUR DEY INTERVIEW PRESIDO BUHARI THIS NIGHT


The popular News presenter and reporter dey interview our presido for her show for CNN this evening and the main topic na about Boko Haram and how hin go fight dem. So make una watch am.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.