Friday 3 July 2015

CHELSEA DON SIGN COLOMBIA STRIKER RADAMEL FALCAO


Chelsea don confam am say dem don sign Colombia captain and AS Monaco player, Radamel  Falcao for one year loan. The colombia striker wey spend the whole of last year for my club Manchester united and hin no even score up to 5 goals the whole season. Chelsea Coach Jose Mourinho like falcao from when dem dey La liga together. Chelsea player Pasalic Mario too don go loan for As Monaco as part of the contract wey the two clubs get.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.