Saturday 4 July 2015

ALEX EKUBO DON TURN TO BRICKLAYER!!



The actor post this picture for Instagram from hin new movie location. The former Mr Nigeria contestant dey play bricklayer for hin new movie wey dem call 'Dark cloud'.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.