Wednesday 3 June 2015

SINGER BEZ DEY YAB FIRST LADY AISHA BUHARI?







The "soul" music singer go hin instagram to post the picture with that caption. Me I feel say hin dey try yab our new first Lady and hin dey use the " Caitlyn Jenner tori cover am.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.