Sunday 7 June 2015

I TELL UNA!! FORMER PRESIDO JONATHAN DON TRAVEL GO LONDON



I know say hin go travel abroad, I almost no recognise am without that hin hat. Hin don dey there for some days now and the man dey look fresh.

picture: chinedu ozordi


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.