Sunday 7 June 2015

I NO GRADUATE WITH FIRST CLASS--- DAVIDO





People don go twitter to dey yab am say how hin graduate with first class. Davido don go Twitter to yarn say hin no get am but na second class.
Hin try sha.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.