Friday 12 June 2015

FORMER FOOTBALLER VICTOR IKPEBA DEY YAB AKWA-IBOM FOR TWITTER





The former footballer just dey attack my state for Twitter, I no know wetin we do am. look more tweets after the break.









No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.