Friday 12 June 2015

ACTRESS PATIENCE OZOKWOR DON TURN TO PASTOR





Mama G don turn to pastor Oo. Some churches don dey invite am to come preach. The picture (for up) na from portharcourt.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.