Thursday 11 June 2015

ACTRESS OMOTOLA JALADE EKEINDE DON GAIN TOO MUCH WEIGHT


I look this picture for Facebook and e be like say the omosexy wey we know no sexy again, I wan make una judge.
The actress dey Congo as part of her UN work for women empowerment.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.