Monday 18 May 2015

WORLD BANK PRESIDO PRAISE D'BANJ

This na good time for D'banj especially with this hin World bank and African Union work.  World bank presido Jim kim send message to DB records CEO to tell am welldone for wetin hin dey do.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.