Monday 11 May 2015

WOMAN WE DEY TREK FOR JONATHAN DON CONTINUE AGAIN

So, remember say  I tell una say Gloria, the Lady wey dey trek go Otuoke for presido Goodluck Jonathan don stop. Gloria stop because of her family palava but now she don continue. She leave her partner, Oladele for Lokoja but now she don tweet say she go meet am  for Auchi. Gloria na the only female trekker.  Nawa all this trekkers don turn celebs Oo.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.