Sunday 10 May 2015

THIS GROUP OF MEN WAN RIDE BICYCLE FROM KASTINA TO ABUJA

The group come Kastina and dem wan start to ride their bicycle from kastina go Abuja. Dem go start from Buhari compound till dem reach Abuja, so that dem go dey the handover ceremony.
The people wey dey go this Ceremony too much, I hope say space go dey.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.