Saturday 30 May 2015

THIS LADY FOR TWITTER TALK SAY SHE GO EXCURSION FOR ASO ROCK VILLA







This Twitter user,(for up) yarn say the time wey she dey secondary school she go Aso rock Villa.
Now, this tori dey funny but according to her na true and she get her classmates to prove. She yarn say for 2002 she and her classmates for QC(queens college, Lagos) visit Aso rock Villa. The girl yarn this one after she reply popular journalist Tolu ogunlesi. continue..







Una know so me I no dey believe anything like that, I come tell the girl say she dey lie because I never hear that kind tin. But I don e fit be true after the lady yab no be small.
Well, the question na shey una believe the tori?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.