Friday, 15 May 2015

SO YOU THINK SAY YOU SABI PIDGIN ENGLISH? TRY THIS AND YOU FIT WIN FREE CREDIT

OK! So you think you know pidgin English? don come back. Today own na for una to change "The man is always agitated" to pidgin English and you fit win free airtime.
No forget to write your phone number with your answer.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.