Tuesday 12 May 2015

SINGER SEAN TIZZLE KISS FEMALE FAN FOR STAGE PERFORMANCE

Difference entertainment musician Sean tizzle kiss hin fan for New York as hin dey perform for stage. I no know wetin cause the kiss but this kind tin no good.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.