Saturday 16 May 2015

SINGER DR SID WIFE, SIMI DON BORN PIKIN

Dr Sid wife Simi yesterday night don born baby girl for Cedars-sinai hospital for Los Angeles. The pikin na fine girl and na dem first pikin dince dem marriage last year.
Congratolovia to dem!


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.