Thursday 21 May 2015

SEAN TIZZLE SHOW HIN NEW "ANGELS" TATTOO

The difference entertainment artist show hin new tattoo wey hin do for U.S.A. as hin dey do hin tour for there. This no be hin biggest tattoo as early this year hin show another one wey dey hin chest.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.