Friday 22 May 2015

PICTURES FROM TOKE MAKINWA & EBUKA TRIP TO PARIS

The two of dem with popular photographer Kelechi Amadi-Obi. Martel, wey dey make cognac drink na him carry dem go Paris and na dem for everything. The two of dem meet Beyonce sister Solange and other top celebs dem.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.