Saturday 30 May 2015

MAVIN RECORDS SINGER DPRINCE YAB KOREDE BELLO FOR HIN PERFORMANCE FOR CHURCH





No be news again say Korede Bello perform hin popular song "Godwin" for church. Hin label mate for interview with vanguard don yarn wetin hin think about wetin happen.


" Dem get point. Na one thing make gospel artist perform gospel song for church but na one thing for Secular artist to perform "gospel" song for church. Korede yarn say himself fit go church praise God. Hin get the right to praise God as Christian but not as an artist. Some people know see am like that."

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.