Friday 29 May 2015

LOOK PICTURES FROM EAGLES SQUARE THIS MORNING



The stage don set, everything don ready and yesterday night Army do rehearsal for dem parade this morning. Dem go continue this morning and some people wey go perform go do soundcheck early this morning.
look more photo when you read more.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.