Friday 29 May 2015

D'BANJ SHARE SELFIES FROM HIN NEW VIDEO SHOOT FOR AMERICA





I no know the song but e be like say na the song 'extraordinary'. Bangalee don yarn say the video go dey like popular American film, 'coming to America' wey Eddie Murphy act. look more photo when you read more.












No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.