Thursday 21 May 2015

FEMI ROBINSON "VILLAGE HEADMASTER" DON DIE

If you bin dey watch popular TV show for NTA that time this news go pain you. Femi Robinson wey dey act the "village headmaster" that time die yesterday  Wednesday May 20, 2015.

The actor wey study Botany for University of Ife, wey dem dey call Obafemi Awolowo university.
Hin two sons Seun and Wole Robinson announce say the papa don die for Facebook yesterday morning.
Dem no talk wetin kill dem papa.

Make hin soul rest for perfect peace.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.