Wednesday 20 May 2015

AT LAST!!! 3 TREKKERS DON ARRIVE BAYELSA STATE

I like this tweeting and trekking tin. Oladele John Nihi and the two ladies (Gloria and Ifeoma) wey dey follow am trek to Otuoke don reach Rivers state.
Oladele announce am for Twitter say dem don reach Bayelsa and very soon dem go reach Otuoke.
The 3 of dem dey trek for Presido Goodluck Ebele Jonathan from Abuja.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.