Sunday 10 May 2015

ACTOR MIKE EZURUONYE GO FOR BIG HOLLYWOOD MOVIE

The actor wey dem nominate for the last AMVCA dey movie location for America. The actor wey don dey America for some time go join the list of Nollywood actors wey don crossover go the Hollywood movie industry.
congratolovia to am!!



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.