Friday 22 May 2015

100 LEVEL UNIJOS STUDENT PROPOSE TO HIN COURSE MATE

Love Nwatiti!


love nwatiti!


100 level Unijos student Naphthali wey be the course rep of dem Mass communication department don propose to hin girlfriend, Blessing Ochob. Even though hin dey 100 level, Naphtali yarn say hin no fit live without the babe and so hin wan marry am.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.