Friday 3 April 2015

WAIT OO!!! JONATHAN AND BUHARI MEET YESTERDAY?

Dem say presido Jonathan and General Muhammad Buhari meet yesterday for Aso rock Presidential Villa, Abuja yesterday.
The meeting wey na the first time wey  the two of dem go see after INEC announce General Buhari as the next presido for we country.
Dem talk say the meeting na about how GEJ go carry power give GMB for May 29.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.