Friday 3 April 2015

URHOBO MILITANT GROUP DON TALK SAY NA DEM EXPLODE PIPELINES YESTERDAY

Urhobo militant group Urhobo Gbagbako don talk say na dem do the bombing of pipeline for Ekuigbo and Afiesere for NPDC pipeline yesterday night.
Dem talk say na because Urhobo people don forget dem for the contract wey government give dem former militants to protect pipeline.
Dem talk say dem go continue until dem give dem money.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.