Wednesday 1 April 2015

PHOTO: SEE THIS DON JAZZY BROTHER WEY YOU NO KNOW

Hin birthday bin dey 2 days ago.Hin name na James and na him be the oga of the Oil and Gas company.Na him be the oga of Mavin Energy, the oil and  Gas company wey hin get with hin brother.I sure
say many girls go dey disturb am. See more of hin photo after, person talk say hin resemble Busta Rhymes.



Hin birthday bin dey 2 days ago.Hin name na James and na him be the oga of the Oil and Gas company Mavin Energy. See more of hin photo
from instagram




Hin handle na @jaymavin.

E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.