Wednesday 1 April 2015

I NO SURPRISE ME SAY I WIN JONATHAN--- BUHARI

Naija next presido General Muhammad Buhari as hin dey follow CNN Christian Amanpour talk today (Wednesday April 1) talk say hin no surprise say hin win president Goodluck Jonathan for the Presido election for Naija.

Buhari wey win win with more the 2 million votes talk say after the main opposition parties for Naija dem join body form APC, na hin him take know say hin go win the election, if na him be dem next candidate and so dem spread go the whole we country.
All Progressive Congress (APC) come together from different parties for Naija for 2013.
General  Buhari contest for CPC for 2013.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.