Thursday 23 April 2015

PATIENCE JONATHAN WAN RESIGN AS PRESIDO OF AFRICA FIRST LADY

Mama peace go soon resign as the presido of Africa First ladies mission before her tenure go expire. 
She go reaign because of her husband wey don lose election for Nigeria. She cal emergency meeting wey go happen for May 15 so that she go carry power give the next person.
She win the election since 2012 and na her third year be this.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.