Saturday 4 April 2015

LADIES!! YOU FIT LET YOUR MAMA KISS YOUR BOYFRIEND LIKE THIS?

I wan ask ladies this question. I go like am if una comment,tell me wetin una think. This na Tyga and see as hin girlfriend mama Kris Jenner dey kiss am.This tin look so close,like say dem dey date.
So,the question na shey you fit allow your mama kiss your boyfriend like this.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.