Saturday, 11 April 2015

J.MARTINS DEY TALK ABOUT ELECTION WAHALA FOR ABIA STATE

The singer go Twitter talk say no election dey happen for Abia state and Ohafia boys dey cause wahala and na fake result dem dey cause.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.