Thursday 2 April 2015

JEGA WAN RESIGN?

INEC chairman Jega tell BBC Hausa yesterday say hin no wan go for 2nd term after hin time for INEC this June.
Jega enter INEC after hin replace Prof.Maurice Iwu for 2010.Hin don do one election for 2010 and this na him second one.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.