Thursday 2 April 2015

I STILL DEY SINGLE--INI EDO

Ini Edo tell Encomium Magazine say she still dey single.
When dem ask am whether she dey another love relationship since she divorce her former husband Phillip ,she say no,shey still dey single.
She talk say age love herself and she dey very happy as she dey single.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.