Chocolate City oga for the last 10 years Audu Maikori don resign from the company wey hin start more than 10 years ago.
Audu talk say hin dey step-down for June so that young people go take the company to the next level.
"I dey resign so that the young people so that young people go enter carry the company to the next place.
I go resign for June but I no go talk who go take over after. I don spend 10 years for this company and I enjoy am well well even though he no easy".
Audu na him discover M.I Abaga wey be the Vice presido for Chocolate city. I want make M.I take over abeg.

E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.