Saturday, 4 April 2015

BOKO HARAM DON ATTACK VILLAGE FOR BORNO+ 5 PEOPLE DON DIE

Boko Haram don attack Kaymla for inside Kondunga local government for Borno state before the village vigilante drive dem comot.
This na the first major attack after INEC announce General Buhari as naija next presido.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.