Saturday 11 April 2015

ARMED ROBBERS ATTACK GHANAIAN ACTOR JOHN DUMELO

Thief fem attack John Dumelo for Labone area for Ghana. Del carry hin travelling bags,laptop bag wey hin put hin passports inside with money and other tins.The robbers dey use black golf 4.Nawa Oo why dem go this kind tin to dem star.Wait Oo,Shey John get pass one passport?



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.