Saturday 14 March 2015

WAIT!! SO NO BE PAUL OKOYE WIFE BE THAT FOR THIS PICTURE



After Paul Okoye post this picture for instagram, many people come dey talk say na him wife be that even me.
Well,no be him wife!.She go instagram to talk say no be she and na Hadiza Raji dey the picture,Shehu Raji sister (Paul friend).nawa ooo.






E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.