Friday 27 March 2015

SKALES GIVE NAIJA YOUTHS ADVICE FOR THIS ELECTION TIME!

Skales reply my tweet to am today wey I ask am hin advice to naija youths this election time.Hin talk say hin go tell dem say make dem vote wisely and make dem no cause wahala this election time.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.