Friday 27 March 2015

I NO GO DO THAT BOXING CELEBRATION AGAIN--WAYNE ROONEY

Manchester United player Wayne Rooney don talk say hin no go do that boxing celebration wey hin do against Tottenham this month.
Hin talk say hin no go do am again because of hin son.Hin talk say when hin wife go pick hin son Kai for school, she catch am dey do the celebration.Hin talk say hin no go do am again because of that one even though hin like boxing.
Rooney do the celebration because of the picture wey hin dey follow Southampton defender Phil Bardsley dey do boxing for inside hin kitchen.Manchester united win the match 3-0 as Rooney score the third goal.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.