Friday 27 March 2015

PHOTO:DAVIDO NO GO VOTE,HIN GO KENYA FOR PRIVATE JET

This weekend dey important for naija history and one of naija popular Artist David Adeleke A.K.A Davido no go join the election. HKN gang with Davido get show for Kenya this weekend,So dem no go vote.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.