Friday 27 March 2015

MISS NIGERIA INTERNATIONAL 2014 SHOW HER PVC

The fine beauty Queen Sa'adat Bibire for new photo dem show her Permanent Voters card.She dey use am dey tell people say make dem comot vote as this na important time for naija history.
Sa'adat win Miss Nigeria Intl for October last year and na she be the first Muslim beauty Queen for we country.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.