Thursday 12 March 2015

PHOTO: ICEPRINCE SHOW PHOTO AS DEY KISS HIN GIRLFRIEND FOR INSTAGRAM



Celebs don dey use Instagram to show dem girlfriend. The latest one Panshak "icePrince" Zamani.IcePrince writing Bae which means say na hin girlfriend.



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.