Monday 30 March 2015

LOOK THE 200L INEC STAFF WEY DIE ONTOP OKADA

Her name na Blessing and she die on Saturday after the bike get accident. Her name na Blessing Agidi,very fine girl and she dey 200 level for University of Agriculture,Makurdi.
She been work for INEC this election time.
Make her soul rest for perfect peace! Amen.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.