Monday 30 March 2015

ELECTION SO FAR! PDP DEY LEAD WITH 19,756 VOTES

I Sorry say I just dey write,I take God beg una.
PDP dey lead APC with 19,756 votes after dem get 2,322,734 votes.APC  get 2,302,978.
The result na for 8 States with FCT Abuja.
The remaining result dey comot 8pm.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.