Friday 27 March 2015

DON JAZZY SURPRISE FAN FOR INSTAGRAM + RECORD SONG WITH AM,

Don jazzy meet with this guy from instagram yesterday. Hin collect hin number from hin instagram bio,come whatsapp am.Don jazzy wey like to dey surprise people tell the guy say hin like hin guitar skills and hin go like to follow the guy work.The guy name na Godwin same name with that Korede bello song.
I no go fit put hin handle because of some things.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.