Tuesday 24 March 2015

DAVIDO DEY RELEASE HIN 2ND ALBUM NEXT MONTH

Davido don come back naija and  hin don announce say hin second album dey comot on hin graduation day wey dey for April.
Davido dey Babcock wey hin dey study Music Business.No name for the album yet but the album go feature Meek Mill and some HKN members.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.