Thursday 5 February 2015

SEE WETIN PASTOR ADEBOYE TALK ABOUT THE 6 BILLION

Pastor Adeboye don talk about the 6 billion wey Gov.Rotimi Amaechi talk say den give pastors So that den go support PDP and Jonathan. The pastor talk say anybody wey collect that kind money make fire burn am.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.