Sunday 1 February 2015

PHOTO: SEE HOW D'BANJ AND AMBER ROSE CLOSE YESTERDAY

D'banj do hin 10 years anniversary yesterday and one thing wey I notice now how the two of them close.D' banj dey follow am bumper to bumper and I sure say hin enjoy that backside #lwkmd.see the picture dem.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.